album cover
WHY
21
Afro-Beat
WHY was released on January 8, 2025 by Tieme Music Distribution as a part of the album WHY - Single
album cover
Release DateJanuary 8, 2025
LabelTieme Music Distribution
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM78

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sane Boy
Sane Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sane Boy
Sane Boy
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Prince
Prince
Producer

Lyrics

Ordor nimba
Sane Boy
I have been doing this day and night
Oluwa grant me what adey want
Cuz ano fit sloww (sloww)
See me adey try,
Adey go hard still baba why
Ad3n na miini sika ooo (sika oo)
Buh my God di wonda
Anything wey ehard go be fine
Cuz min soro oo (soro oo)
He go do things wey you and I no go fit to forget
Work hard my brother don’t regret
Stay bless and don’t rest
S3 obr3 na aba koraa num nsuo tw3n op3
Buh I say why!
Why ano get nothing oh
Why ano get nothing for my pocket
Oh God why!
Why ano get nothing oh
Why ano get nothing for my pocket
Oh God
Everybody pointing at me
Them dey push me buh mihim
Man dey scatter counter with the vim (vim)
counter with the vim
You for give me what adey want
Show me what go support
Eno be what man go comot (what man go comot)
What man go comot!
Oluwa guide my soul and take control
Over the things wey atouch wey efall
Show me mercy and give me currency
Oh Lord currency
Oh come watch over me
What adey want be your prophecy
No be many things just come cover me
Just come cover me from any things!
 
Buh I say why!
Why ano get nothing oh
Why ano get nothing for my pocket
Oh God why!
Why ano get nothing oh
Why ano get nothing for my pocket
Oh God
Written by: Sane Boy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...