album cover
Jinja Me
18
World
Jinja Me was released on January 14, 2025 by Boomkit as a part of the album Sbj Naani
album cover
Release DateJanuary 14, 2025
LabelBoomkit
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spencerbabajay
Spencerbabajay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Shodiya
Ololade Shodiya
Lyrics, Composer

Lyrics

Many things wey Dey worry me
They no know they say mo n hurry ni
Buh mo ke pe mummy mi
Wo ni orun mi gun biti lorry ni
Still grinding !
I dey on my grind
I Dey wait for my time
Zero fugasi,fugasi
Steady on my grind
I believe man go shine
Brother no gas,no gas
I never make am
they say mr the yagi
Who be Zaddy
Mr the yagi
Moma lowò lowó
Kin to pe 30
Ma gba Grammy
Lagbara saati
Wonbe ni won ole rimu
Won ole bati
Who be that
Na so dem ask
As he red for hood dem go still dey task
Nothing last,update cast
How you run am
My **** o’de jami
Ma pe jah ni
Wo kole kami
Mo gbagbo pe oshi ma to
Oma kari
Mo kan dawa ni
My Brody joor fun mi flower mi
Kosowo n’nu aza mi
E no easy mo kan para ni aah
My brother no Dey vex for me
No Dey hinder me
Even though you no Dey for me
Sha ma jinja me
Many matter to n be lokan mi
Wey Dey bother me
Even though you no Dey for me
Own jinja me
Life don do ojoro
Na 1-0 life take one
Na man get the zero
Buh life na yolo
I gats buckle up for life
I no wan Dey borrow
E go B
You go 4
Brother no hating
I never reach there why you con hate me
You tell them say make dem no rate me
Buh I still show you love,brother no faking
Mo kan dawa ni
My Brody joor fun mi flower mi
Kosowo n’nu aza mi
E no easy mo kan para ni aah
My brother no Dey vex for me
No Dey hinder me
Even though you no Dey for me
Sha ma jinja me
Many matter to n be lokan mi
Wey Dey bother me
Even though you no Dey for me
Owa jinja me
Written by: Ololade Shodiya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...