album cover
Grind
Music
Grind was released on October 16, 2024 by Zeof Records as a part of the album Calypso
album cover
AlbumCalypso
Release DateOctober 16, 2024
LabelZeof Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Von Blake
Von Blake
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dilinna Blake Ezeofor
Dilinna Blake Ezeofor
Songwriter
Martha Chidera Ugwu
Martha Chidera Ugwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
nameless
nameless
Producer

Lyrics

You know what time it’s
Von
Prryahh
Steady on the grind
Man no fit fall
No matter any palava I no go talk
Steady on the grind
Man no fit fall
No matter any palava I no go talk
(Ayi yi yi)
When I Hit the floor
All the baddies come
Come dey rush like say hot
Brokoto
I no dey come
Even if what you carry
Na follow come
Ah riba riba riba riba riba
I go die for raba raba raba raba raba
Oh ah riba riba riba riba riba
I go die for raba raba raba raba raba
(Oh)
Where dem dey
Wey no fit say my name
(Von)
Because i no gree come way
U come dey do like u gather craze
(Hmm)
Adetunde
E go be like like play like play
I go leave you in search of better days
I no get time to shalaye
I no fit let another man
(Bother me)
No fit let another babe
(Cover me)
Look at me now
Nothing fit bother me
Only raba
(Fit cuddle me)
I no go let another man
(Bother me)
No go let another babe
(Cover me)
Look at me now
Ntin fit bother me
Only raba
(Fit cuddle me)
Steady on the grind
Man no fit fall
No matter any palava I no go talk
Steady on the grind
Man no fit fall
No matter any palava I no go talk
(Ayi yi yi)
Ah riba riba riba riba riba
I go die for raba raba raba raba raba
Oh ah riba riba riba riba riba
I go die for raba raba raba raba raba
(Oh)
Ah riba riba riba riba riba
I go die for raba raba raba raba raba
Oh ah riba riba riba riba riba
I go die for raba raba raba raba raba
(Oh)
Written by: Dilinna Blake Ezeofor, Martha Chidera Ugwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...