album cover

Which Way?

1Afro-Pop2025
album cover
Which Way? was released on January 24, 2025 by Pineapple Waves as a part of the album Which Way? - Single
ReleasedJanuary 24, 2025
LabelPineapple Waves
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Come, naija which way
I dey find who I go send Opay
Why, this boy you dey play?
Be like sapa no wake u up today
One country, two cruise men
One T pain, many Billings
Take risk brother believe it
It just might be your season
So many tins going on but we just gon blame it on system
Me swear the leaders no know say them shitting on these men
These men, they go vex one day them go begin planning their revenge
Answer your fathers name when e burst When dem carry you meet men
Carry men, you don come finish this phase
Make sense, things wey e talk say
You finna do say e plenty
Talented **** I get am plenty
So many bent along the line
E no phase me, but I regret a lot of times
On a daily, time wasted trynna save this
Make e spoil that relationship
Do your own oh
Make I do my own o
Make everybody dey o(have fun with it)
Make everybody dey him dey
Written by: Abraham Iluebe Kadiri, Josh The Menace

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...