album cover
Blessings
138
Music
Blessings was released on February 6, 2025 by RainLabs as a part of the album Blessings - Single
album cover
Release DateFebruary 6, 2025
LabelRainLabs
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dajon AF
Dajon AF
Performer
Dr3z
Dr3z
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Afolabi Precious
Afolabi Precious
Songwriter
Chandres Zanzala
Chandres Zanzala
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PUZZLE BEATS
PUZZLE BEATS
Producer
Produ B
Produ B
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Many many things wey dey come my way
But I no fit to fold
Anything wey sup, I call Jehovah
Blessings on blessings dey come my way o
E dey jam me for road
Take a look back, I dey shout hallelujah
[Chorus]
Ahh, ahh, ahh, ahh, ahhh
Blessings dey follow me o
Aya, mhm-mhm, mhm
Mhm-aya, mhm-mhm, yeye
Ahh, ahh, ahh, ahh, ahhh
Aya, aya, blessings dey follow me o
Aya, mhm-mhm, mhm
Aya, aya
Mhm-aya, mhm-mhm, yeye
[Verse 2]
Seh, how sef I take survive?
For this evil world, me I do not know
Life tough, I can't deny
Make I tell you things wey say you no know
Oluwa, ma gbagbe, make me somebody
Frenemies wan dey gum body
As I find my dough, make you cover me
Evil eyes no fit corner me, ahh
[Verse 3]
No fit waste no time
Ibi to ni ma de, wa gbe mi de'bẹ
Life is tough sometimes
Ṣebi na You wey say 'You go take me go there'
[Chorus]
No fit waste no time
Ibi to ni ma de, wa gbe me de'bẹ
Life is tough sometimes
Ṣebi na You wey say 'You go take me go there'
[Verse 4]
If you're going through the fire, keep going
If you're going through a drought, keep sowing
Everything has a time and its own season
A time for rejoicing, and for weeping
Joy comes in the morning, that's right
I give God praise regardless of last night
I'm trading my sorrows and my pain
Romans 1:16, I am unashamed
Walk with the Lord and he walks with me
Never man down, that's RiRi
For this this life that I live, they don't understand
I had to grind and hustle
Give thanks for the good times
And still give God praise through the struggle
Let the rain fall on my enemies
And I pray that he guides all my people
[PreChorus]
Ahh, ahh, ahh, ahh, ahhh
Blessings dey follow me o
Aya, mhm-mhm, mhm
Mhm-aya, mhm-mhm, yeye
Ahh, ahh, ahh, ahh, ahhh
Aya, aya, blessings dey follow me o
Aya, mhm-mhm, mhm
Mhm-aya, mhm-mhm, yeye
[Chorus]
No fit waste no time
Ibi to ni ma de Wa gbe me de be
Life is tough sometimes
Shebi na You wey say 'You go take me go there'
[Chorus]
No fit waste no time
Ibi to ni ma de Wa gbe me de be
Life is tough sometimes
Shebi na You wey say 'You go take me go there'
[Outro]
I pray
May the Lord bless you
Protect you
Guide you
In Jesus' name
Amen
Written by: Afolabi Precious, Chandres Zanzala
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...