Credits

PERFORMING ARTISTS
Be nn
Be nn
Performer
Reuben Taiwo
Reuben Taiwo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Reuben Taiwo
Reuben Taiwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Prodbystm
Prodbystm
Producer
Samuel Taiwo
Samuel Taiwo
Post Production Engineer

Lyrics

See the way you love me
See the way you care for me
Me I can never explain this feeling
E Dey burst my brain everytime when I reason am
I did never mind but you died
Was not my concern but died still
Was after your death I realized
If no be for you I for don kpai since
Say the way you love me
All over over over
Your love Dey burst my brain
I See the way you Dey cover me
You no Dey like to Dey bother me
I like the way you Dey pamper me
You no Dey fail to Dey love daily
You no Dey like to the bobo mi
Your words are facts cus you stand by it
If not because you
My life today go be one kain
I fit no know wetin I do
Just because one guy Wey you call Adam
Go Dey chop the forbidden fruits
Wey get the power to death and life
See wetin he come put through
I thank my head say you save my life
I did never mind but you died
Was not my concern but died still
Was after your death I realized
Say the way you love me
All over over over
Your love Dey burst my brain
Written by: Reuben Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...