Credits
PERFORMING ARTISTS
Slim Prince
Performer
Adeyemi Adetola
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adeyemi Adetola
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Live Beat
Producer
Lyrics
Plenty talk no dey full basket
Jaramo make I fit to get
Too much struggle but me no relent
Make my pikin no tell me say
When your friends are making money
Daddy Shey you no dey there
Or were you making memes
Gbogbo oun oju ri ko lenu nwi
Lori titi kosi pity
Bi kose sere ni Malay
Ni ishe nlo Bodija
Eni tio sharu lorile
Kole da Adegboro loja oba
Sheybi owo lo mumi sanile
Komope leri dollar gba
This Gbedu too bad o
Flows Lori Amapiano
Mo hustle koma pemi ni olodo
Now they call me Ologo
This Gbedu too bad o
Flows Lori Amapiano
Mo hustle koma pemi ni olodo
Now they call me Ologo
Omo Ologo
Ologo Ologo omo ologo
Ologo Ologo Ologo
This gbedu too bad o
Omo Ologo Ologo Ologo
Omo Ologo Ologo Ologo
Ologo Omo Ologo
Otedola dey find money
Why I no go find money
Me I like expensive things
Luxury life na hin fit me
Mio de fe mo bose fe je
Orin tin ba ko won ma gbese
My gbedu don cause problem
Darijimi emi elese
This Gbedu too bad o
Flows Lori Amapiano
Mo hustle koma pemi ni olodo
Now they call me Ologo
This Gbedu too bad o
Flows Lori Amapiano
Mo hustle koma pemi ni olodo
Now they call me Ologo
Omo Ologo
Ologo Ologo omo ologo
Ologo Ologo Ologo
This gbedu too bad o
Omo Ologo Ologo Ologo
Omo Ologo Ologo Ologo
Ologo Omo Ologo
Written by: Adeyemi Adetola