album cover
God When
369
Afro-Beat
God When was released on February 1, 2025 by Adeshola as a part of the album God When - Single
album cover
Release DateFebruary 1, 2025
LabelAdeshola
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adetohshola
Adetohshola
Performer
Simbiat Adeshola Quadri
Simbiat Adeshola Quadri
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Simbiat Adeshola Quadri
Simbiat Adeshola Quadri
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Superbeatz
Superbeatz
Producer

Lyrics

And your time will surely come
Oma sorire
Uhh uhhh uh oh oh oh yeah yeah oh oh
I know say you don't wait for people
But I'm scared you're gonna pass by me
Trying my best to wait for you you
But e be like say you don snooze on me
I no wan be like pesin wey dey work
Like mumu, I need evidence wey be like juju
And I don't want o snooze cos
I don't want to loose
Tell me wetin I go do
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
The thing be say I no wan to suffer oh
I no want to suffer oh
The thing be say I wan get raba oh
Mofe lowo ohh
The thing be say I wan make am oh
I wan make am oh, I wan make am oh
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Cause I don wait taya go mountain of fire
Make dem no quench my fire oh
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye ma momi
When I go get my money
Igbawo loma kan mi
Ti gbogbo aiye mamo mi
Eh mofe kole
Written by: Simbiat Adeshola Quadri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...