album cover
Sugar
album cover
Sugar was released on January 21, 2025 by 5208647 Records DK as a part of the album Sugar - Single
January 21, 2025
Label5208647 Records DK
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I do this one for my baby
I do this song for my shema o
My sugar baby my lady
Na she Dey sweet pass honey
Sacarini sugar Jedi
Aaaaah
I no know wetin you give me chop
Omo ije love oo
Girlie a tell me Wetin you put inside
Your sweet jollof oo
Oh oh deviate
I no go deviate o
For this your love oh
I go be your bill gate o
Chorus
Girl am losing focus
cos your body dey comfort
E Dey make Dey comport
Anytime wey you enter my domot
Baby chop my groundnut
Na you wey go born my baby
Odoyewe
(My Sugar baby)
If you no Dey my side how I wan take survive
(My odoyewe )
You don do me iwaa two three four and five
(My sugar baby)
See my baby she fine like ten people
(I swear to God my girlie Amaka)
I swear to God my girlie a beautiful
(My baby my Cinderella oo )
Aaah
Akwa elewe ukwu egbuo ewu
My baby bu elewe ukwu egbuo ewu
She carry me carry me carry me go
Carry me go where me no know
Oh doremi fasolati lado
Na she Dey sing for my head
She don colonize my world o
Even when I sleep she Dey oo
Aaaah
Chorus
Girl am losing focus
cos your body dey comfort
E Dey make Dey comport
Anytime wey you enter my domot
Baby chop my groundnut
Na you wey go born my baby
Odoyewe
(My Sugar baby)
If you no Dey my side how I wan take survive
(My odoyewe )
You don do me iwaa two three four and five
(My sugar baby)
She carry me carry me carry me go
Carry me go where me no know
Oh doremi fasolati lado
Na she Dey sing for my head
Aaaah aaaah aaah
Thaiga o ebeajia
kwalangida Umunna
Sugar oo oo
Aaaah aaah
Eeh eeh eeh
aaaaah aah ahh
Eeeh eeh eeh
Aaah aaah ah
Written by: Uchechi Remiguis Chukwezi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...