album cover
All Alone
43
Afro-Beat
All Alone was released on January 26, 2025 by JASSY GENERATION RECORDS as a part of the album All Alone - Single
album cover
Release DateJanuary 26, 2025
LabelJASSY GENERATION RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Alhassan Jubril
Alhassan Jubril
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
AL-HASSAN OLASUNKANMI JUBRIL
AL-HASSAN OLASUNKANMI JUBRIL
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Elebesunu Abraham Ebimielen
Elebesunu Abraham Ebimielen
Mastering Engineer

Lyrics

All alone all alone
(all alone I dey my own)
All of my feelings don dey rub all over me
E too dey show all the fuck wey I dey give
If I go overcome omo it's left to me
Papa no dey there wey for rescue me
It took me time to reason wetin I see
Sometimes the pain na the result of my deed
Of course, I did if I no do E for relief me
Deep down my belly all this shit no dey sweet me
Petting my demon now he's feeding off my feet
Now I no fit stand I no get wetin to lean on
Oh my G's ahh
I'm getting weaker
I no believe ahh
I no believe
All alone, all alone
Please forgive me Mama I don leave my home
I'm on the street and I am chasing my own
Bobo dey ask me brother when you coming home?
All alone, I dey my own
Please forgive me Mama I don leave my home
I'm on the street and I am chasing my own
Bobo dey ask me brother when you coming home?
Petting my demon now he's feeding off my feet
Now I no fit stand I no get wetin to lean on
Oh my G's I'm getting weaker
Now it's just me, my pain and my dream
Petting my demon now he's feeding off my feet
Now I no fit stand I no get wetin to lean on
Oh my G's I'm getting weaker
Now it's just me, my pain and my dreams
Ahh yeah
(Music)
Oti pe to moti n babo
Bobo ti n reti nkan abo
But right now I am on the road
I swear to God I'm on my own
All alone, all alone
Please forgive me Mama I don leave my home
I'm on the street and I am chasing my own
Bobo dey ask me brother when you coming home?
All alone, I dey my own
Please forgive me mama I don leave my home
I'm on the street and I'm chasing my own
Bobo dey ask me brother when coming home?
All alone, I dey my own
Please forgive me Mama I don leave my home
I'm on the street and I am chasing my own
Bobo dey ask me brother when you coming home?
All alone
Ohh I dey my own
(Music)
Written by: AL-HASSAN OLASUNKANMI JUBRIL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...