album cover
Badda
8
Afro-Beat
Badda was released on February 6, 2025 by sugar records as a part of the album Badda - Single
album cover
Release DateFebruary 6, 2025
Labelsugar records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
SauceKeyz
SauceKeyz
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SauceKeyz
SauceKeyz
Mastering Engineer

Lyrics

Hmmmm hmmmm hmmmm yea
Badda man yeah badda man
Badda man yea
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Table no de won turn
Na you go change your seat OMO aye
Abobi bobi hope you no de panic
Hmmmm and as a bad man
I no de grew for person
Them go won Whine you
My brother Sharagiri
Won a ni Talo lole Omo ase
Won ma tun fe Lori e bi Omo Ote
Mohbad mogba pomo eru n joye
Omo eru n Joba oo
Omo eru ma shi rire gba
If you get update no hide am
Je k'awon omo Oro e Lerin kan GBA
Only you no go fit do convoy
Them your ****
No turn them to homeboys
Oh Baba Sami iye similara oh
Shenking po lode baba o
Baba Sami iye similara o
Blocking lo lode baba oh
Sami iyeee
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Mogba p'omo Eru n joye
Omo eru n Joba oo
Omo eru ma Shi rire gba
Monkey no fine him mama like am
I carry grace no doubt am
Me Wey I carry grace for my head
Anointing oil Oluwa pour for my head oh
And one day me go drive private jet
I'm coming strong fear who never collect oh
If you get update no hide am
Je k'awon omo Oro e Lerin kan GBA
Only you no go fit do convoy
Them your ****
No turn them to homeboys
Oh Baba Sami iye similara oh
Shenking po lode baba o
Baba Sami iye similara oh
Blocking Lo lode baba oh - Sami iyeee
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Badda man yeah Badda man
Oh Baba Sami iye similara oh
Shenking po lode baba o
Sami iyeeee
Baba Sami iye similara oh
Blocking Lo lode baba oh
Sami iyeee
Baba oh Sami iyeee
Ehhh Sami iyeeee
Written by: Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...