album cover
MOFE
7
African
MOFE was released on March 14, 2025 by RMG Amplify / Royal Ezenwa as a part of the album MOFE - Single
album cover
Release DateMarch 14, 2025
LabelRMG Amplify / Royal Ezenwa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Royal Ezenwa
Royal Ezenwa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Royal Ezenwa
Royal Ezenwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Royal Ezenwa
Royal Ezenwa
Producer

Lyrics

Ezenwa
I dey waka, you dey shine like di moonlight
My baby pass I say make I give you light
You dey gimme vibes wey go fit burst my medulla
Dem say make I dey watch but na you dey for my radar
Baby no dey vex na your love dey make me bless
Wahala no dey here make we dance till we dey sweat
Oooooh
Mo fe mo
Mo fe mo
Mo fe mo
I see you pon Instagram e don blow my mind
I don dey chase you since but you nor even mind
We go jaiye trabaye inside di party
Mummy tell me say waka make I go marry
Shey you go call me I be up online
When we go dance na so body just dey eye
Shey you go call me I be up online
When we go dance na so body just dey buga
You dey shine like di moonlight
My baby pass I say make I give you light
You dey gimme vibes wey go fit burst my medulla
Dem say make I dey watch but na you dey for my radar
Baby no dey vex na your love dey make me bless
Wahala no dey here make we dance till we dey sweat
Oooooh
Mo fe mo
Mo fe mo
Mo fe mo
You be like pepper cos you dey hot for my mind
Jealousy wan choke but na love I dey find o
Wetin I go do make you know say na you
Me I dey chase you since but you no even mind
Written by: Royal Ezenwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...