Credits

PERFORMING ARTISTS
The Flowolf
The Flowolf
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Fresh VDM
Fresh VDM
Producer

Lyrics

[Verse 1]
I am the flowolf
[Verse 2]
I'm on a jay
I no know wetin dey sup last night
No fit remember wetin I talk
'Cause I was on a jay
You need make up your mind right now
Ko ma lo filokulo lo mi
Pele Mary Kay
You no know wetin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I'm on a jay
Ah-ooh, just imagine 2020 still dey fresh
Ta lo le se?
[Verse 3]
Omo guys, shey naso e be when una dey start?
As in everybody want this or that
Omo na pa o, dem no understand
So so kill dem wan kill me
Since we give them how far
[Verse 4]
No be everybody you fit reply
Normal P una go soon no understand no be your guy
Omo na lie the guilt tripping
Omo na die like Eva don dey whine
No vex na, how your side?
[Verse 5]
Omo I dey
But I don dey 'cause I'm on a jay
But any which way
Can't count how many shows we don play for Inter-state
Wey rest of the money promoter no go pay
[Verse 6]
For 2016, na David house we day
And for my hand, nothing really too dey dey
You no the bill, all your Ps dem know the queue
Them dey form to collect tarizo inside my room
[Verse 7]
But we dey ball, Obafemi self dey play
Everybody head no be the same o
O wa fun wo nodding Zinedine Zidane
Ran wo le ti, I go tailor anybody for the day
[Verse 8]
'Cause I'm on a jay
I no know wetin dey sup last night
No fit remember wetin I talk
'Cause I was on a jay
You need make up your mind right now
Ko ma lo fi lo Ku lo lo mi
Pele Mary Kay
You no know wetin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I'm on a jay
Ah-ooh, just imagine 2020 still dey fresh
Ta lo le se?
[Verse 9]
I am the flowolf
Written by: Adewale Mayowa Emmanuel, Folarin Elemide, Mayowa Adewale, Raymond Aboriomoh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...