album cover
Surrender (feat. Jaywillz) [1]
album cover
Surrender (feat. Jaywillz) [1] was released on February 21, 2025 by Romaco Music as a part of the album Surrender - Single
ReleasedFebruary 21, 2025
LabelRomaco Music
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Nothing I no fit do
My defenses don clear for you
My jiggers don tell me, farabale, you too dey do
I’m running on my toes when you go call me baby o
I promise surely, surely, I'll be there on time
[PreChorus]
Waist whine
Make we vibe to the baseline (Bass line)
Waist whine
Know the gbedu dey enter (Enter)
[PreChorus]
Waist whine
Make we vibe to the baseline (Bass line)
Waist whine
Know the gbedu dey enter
[Chorus]
I surrender, I surren
I surrender, I surren
I surrender, you don turn me mumu o
Don make me confuse
[Chorus]
I surrender, I surren
I surrender, I surren
I surrender, you don turn me mumu o
Don make me confuse
[Bridge]
Egbe! Agba!
[Verse 2]
They call me Roll boy
Oh my oyima, my inhaler
I'm your prisoner in my jailer
Love wey you give me, girl, I no trade am
I carry rose flower for trailer
'Cos your my woman, your my jigga
All your frenemies, dem go feel am
Gir, let's give them cinema
'Cos when your with me, no feeling bad
I can make you breakfast in your bed
Turn these fish, turn to bread, for you
I be your miracle, oyima
Your friends go jealous you, I swear
[Chorus]
I surrender, I surren
I surrender, I surren
I surrender, you don turn me mumu o
Don make me confuse
[Chorus]
I surrender, I surren
I surrender, I surren
I surrender, you don turn me mumu o
Don make me confuse
[Chorus]
I surrender, I surren
I surrender, I surren
I surrender, you don turn me mumu o
Don make me confuse
[Outro]
Ave, ave, ave surrender
Written by: EMMANUEL Chinonso Ome, Thelma Chioma Ohazurike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...