album cover
Soap
27
Afro-Beat
Soap was released on March 7, 2025 by Da'vid Nation Entertainment as a part of the album The Soul Feeder - EP
album cover
Release DateMarch 7, 2025
LabelDa'vid Nation Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM189

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oluwasegun Pelemo
Oluwasegun Pelemo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwasegun Pelemo
Oluwasegun Pelemo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
C Major
C Major
Producer
Lucky G Mix
Lucky G Mix
Mixing Engineer

Lyrics

Naa, aieee, aah, Major, aah
They call me Soul feeder, eyeee
Broda God can bless anybody
No look am less
Thank God for this
I thank God for his grace
Thank God o
Say I Dey alive today
No be small thing
Wey dem take my eyes face
If no be God challe
Na where me I for Dey?
The suffer too much o
I swear me I for Craze
But thank God o
Say I dey alive today
I Thank God o
For where I Dey today
Family and friends
Dem no gree look my face
All my enemies
Dey wait make I for fail
Nobody reason me
I thank God for today
I don be millionaire
I don dey count in pounds ye
Nobody cut soap for me
Broda na grace of God
Nobody give me soap
Na Baba do the work
Nobody give me soap o
Chei
Na Baba run the job o
Olololo Na by the grace of God
Vibes
Nobody give me soap o
Na the grace of God o
Olololo Na by the grace of God
Soap dey fast broda
But soap e no dey last
Na why I run to God
I grind and pray relax
Cause I believe say
Baba e no go cast
I know say Baba e no go cast
Na turn by turn my broda o
No dey rush
As today na my own
Tomorrow fit be your turn
Na turn by turn my broda o
No dey rush oo
Tomorrow broda fit be your turn
Nobody cut soap for me
Broda na grace of God
Nobody give me soap
Na Baba do the work
Nobody give me soap o
Na Baba run the job o
Olololo na by the grace of God
Vibes
Nobody give me soap o
Na the grace of God o
Olololo Na by the grace of God
Written by: Oluwasegun Pelemo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...