Credits
PERFORMING ARTISTS
Loud
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adeoye Ayodeji Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SID Magical
Mastering Engineer
Lyrics
Omo yii Loud ooo
As the money don enter i don forget all the shege wey Sapa show me o
Mode ti fi shey Ari kan gbon, Brother snitch on a broda steady on this road
Just do you gotta do , cause lori Titi oju ti ri plenty ooo
As you Dey follow who know road just make sure say you always hold your transport too
Dance away your sorrow shogbo
Ke le gan ma wo ran
Watin you Dey find for your palour
Fit to Dey your corridor
I tell poverty pe mi o she mo
Make he leave the boy alone
No come here Dey cause confusion
We no Deh here dey come Dey jonz
Won be efon labata won yo ake ti
Enu po enu po wafi de bi
Many things that they don know
Many stories are yet untold
Bi ti yclef o gbe oro mi sori
Anywhere I enter dem must to notice
Star go shine even on its own
Star don't mind to shine alone
Mo ma lowo lowo (amen)
Moma kole mole (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Mo ma lowo lowo (amen)
Moma kole mole (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
How man Dey try survive na one
No body sabi my struggles
No body see the tears I shed
Eran to yi ma nan pen nama
Awon kan gun Rolls Royce lo
Awon kan ma tun gun oka da
If man won reason all at once
E Go fit cause mental disorder
Dance away your sorrow shogbo
Ke le gan ma wo ran
Watin you Dey find for your palour
Fit to Dey your corridor
I tell poverty pe mi o she mo
Make he leave the boy alone
No come here Dey cause confusion
We no Deh here dey come Dey jonz
Won be efon labata won yo ake ti
Enu po enu po wafi de bi
Many things that they don know
Many stories are yet untold
Bi ti yclef o gbe oro mi sori
Anywhere I enter dem must to notice
Star go shine even on its own
Star don't mind to shine alone
Mo ma lowo lowo (amen)
Moma kole mole (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Mo ma lowo lowo (amen)
Moma kole mole (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Ma ri ti aje shey (amen)
Written by: Adeoye Ayodeji Emmanuel