album cover
Umbrella
24
Afro-Beat
Umbrella was released on February 14, 2025 by D100 Concept, Beast Throne Entertainment as a part of the album Umbrella - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2025
LabelD100 Concept, Beast Throne Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bigswish
Bigswish
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sentinawa Caleb
Sentinawa Caleb
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bigswish
Bigswish
Producer
Swapsomthemix
Swapsomthemix
Co-Producer

Lyrics

Oh my umbrella
Oh my umbrella
With your likkle whining you carry my heart
Oh I don surrender
With your different type of love
You don make a gangster fall
E be like say my brain wan turn
Never felt this way before
If I nor see you war
Baby what we waiting for
Say all my guys dem don dey talk
Say wetin you don gimme chop
Baby baby mi jowo
Baby nor lemme comot
Baby
Mase fi mi si le lo
Mase fi mi si le lo
Mase fi mi si le lo
Baby o
Fi me si le lo
Fi me si le lo
Mase fi mi si le lo
I got you baby nor fear
Dem judge you but I nor care
Mathematics wey me I nor know
Na only you fit to solve dem
I nor fit let you down o
Don't like it when doubt o
'Cause you know
You know
You know that
If I nor see you war
Baby what we waiting for
All my guys dem don dey talk
Say wetin you don gimme chop
Baby baby mi jowo
Baby nor lemme comot
Baby
Mase fi mi si le lo
Mase fi mi si le lo
Mase fi mi si le lo
Baby o
Fi me si le lo
Fi me si le lo
Mase fi mi si le lo
Written by: Sentinawa Caleb
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...