Credits
PERFORMING ARTISTS
Olumide Philip Onamiye
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olumide Philip Onamiye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Obed Konadu
Engineer
Lyrics
Girl you got me confused, yeah
Let me know wetin you wan do
Se e go be me and you, yeah
If not I go cut you loose
I no go waste your time oh baby
No dey waste my time too
I no go waste your time oh baby
No dey waste my time too
I dey give you my heart and my soul o
E be like say you dey leave me for cold o
The way you treat me like this e be no no
It's me and you or you wanna go solo
Just let me know cuz I no wan wait
The game you play girl I no wan play
Make up your mind before its too late o
So let me know oh baby
If you love me let me know
Let me know
If you no love me let me go
Let me go
If you love me let me know
Let me know
If you no love me let me go
Let me go
The suspense is killing me
Don't Delay
(Tell me Baby)
You go stay with me or you go run away
(Don't be crazy)
The love wey i get for you girl no be play
(Be my baby)
Let our love just shine don't be scared
(Nwa Baby)
Make up your mind girl and don't be late
The game you play girl I no wan play
Cuz for your side girl I just wan lay o
So let me know oh baby
If you love me let me know
Let me know
If you no love me let me go
Let me go
If you love me let me know
Let me know
If you no love me let me go
Let me go
The suspense is killing me
If you love me let me know
Let me know
If you no love me let me go
Let me go
The suspense is killing me
Written by: Olumide Philip Onamiye

