album cover
RmB
album cover
RmB was released on February 28, 2025 by Rêver LLC. as a part of the album RmB - Single
ReleasedFebruary 28, 2025
LabelRêver LLC.
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ebi mi olowo oh
Mo ni lati ṣe nkan ti mo ṣe
(Mo ni la ti se, Mo ni la ti se oh oh oh oh)
For the nights wey I no get
Pesin to call
Sundown to sun up
(sundown oh, sundown oh, sun down to sun up)
Now I trust nobody
If no be God and my guts
Only time wey man want dey slip
Na water for my drip
Or paper cuts
Too many things wey eye don see
Ti ẹnu o le sọ
It's why i stay lowkey,
De stack my cheese
And i stay prayed up
To ba yé e, ę ko
This one na roadman blues
No be R 'n' B
Mo korin fun awon temi
Ninu igboro
Cause I know as e be
This one na roadman blues
No be R 'n' B
Mo korin fun awon temi
Ninu igboro
cause I know as e be
Ihe anyị na-achọ akụ na ụba
Look me well well oh
I no get time to buga
Juggling four states inna one week
Ori n fo mi baby
Ti m ba de ilé just pray
Make I no go lose mandate
Cause e boku wey be things
Wey fit make a man craze
As I dey find the money
As dangote no dey stop oh
Me I no dull, I go climb jalopy
From O-town de Yenagoa
Tombia de Umudike
I move like Nyesom Wike
If I no like your style
I'm on the move eh
Kosi epe
Tell all me guys from the other side
Say we go link one day
For now we go sing eh
This one na roadman blues
No be R 'n' B
Mo korin fun awon temi
Ninu igboro
Cause I know as e be
This one na roadman blues
No be R 'n' B
Mo korin fun awon temi
Ninu igboro
cause I know as e be
No be R 'n' B
I sing for my **** in la, la, la
(Mo korin fun awon temi)
I sing for my baddies l'ebute
(I dey sing for my babies oh)
This one na roadman blues
No be R 'n' B
Mo korin fun awon temi
Ni Ikorodu
Cause I know as e be
Written by: Anthony Anosike, Princewill Chukwu

Loading...