album cover
Opueh
1,050
Hip-Hop/Rap
Opueh was released on February 14, 2025 by Bril Records & Entertainment as a part of the album Opueh - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2025
LabelBril Records & Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM123

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peterbril
Peterbril
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ishola Mojeed Jubril
Ishola Mojeed Jubril
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Peterbril
Peterbril
Producer

Lyrics

Peterbril ****
You no wan work
And you wan chop
Ok, you go cry
You wan stay cool
You no wan sweat
Water for your eye
Who go turn your
Water To wine
Na him you Dey find
You want alert
You no wan wet
I see you, you try
Man where no get money
Na Opueh
All that your Advice Put am for my Opay
You no sabi say I be Trillionaire
You no sabi Say I be billionaire
You no sabi Say I be Millionaire
We no really send you for here
Because
Iron Dey body
Evian Dey body
Money Dey body
Os sef Dey Gum body
Because
Iron Dey body
Evian Dey body
Money Dey body
Os sef Dey Gum body
Mamako
Mamako
Mamako
Mamako
Mamako
Mamako
Mamako
Mamako
Come make I give you advice
No let aza red before you realize wait
Because e go clear for your eye
If you no see meat sauce for your rice
If you don guide
She go text you
If you no guide
Opueh go ghost you
If you no guide
She go first zoom
If you don guide
Opueh go toast you
I touch your body
You say you no come play
If I press money now
Shey you go complain
Church girl for ikd
Opueh for custain
Me I no like kele
Wey go Dey cause stain
I touch your body you say you no come play
If I press money now shey you go complain
Ok well play
Let's say ESE na church girl morning
For night na Opueh
Mix that thing
Smoke that thing
No mind them
Just Dey do
Bad bad thing
Roll that thing
Light that thing
No mind them
Just Dey do
Bad bad thing
Olopa sef Dey do bad bad thing
Why me sef no
Go do bad bad thing
Shake that thing
Whine that thing
Come on top and do bad bad thing
Roll that thing
Twist that thing
Bend over
And do bad bad thing
Me self I like bad bad thing
You self you like bad bad thing
That Benz where you wan
Na financial mistake
That house where you buy
Ma financial mistake
Stop that financial help
Na financial mistake
That girl wher you wan give money
Na Big
Financial mistake
Geh geh
Written by: Ishola Mojeed Jubril
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...