album cover
Undertaker
21
Music
Undertaker was released on February 22, 2025 by Tipsy Production as a part of the album Undertaker - Single
album cover
Release DateFebruary 22, 2025
LabelTipsy Production
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pappy Thrill
Pappy Thrill
Performer
Kingsley Alfred
Kingsley Alfred
Lead Vocals, Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kingsley Alfred
Kingsley Alfred
Arranger, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Kingsley Alfred
Kingsley Alfred
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Fine 2une
Fine 2une
Producer

Lyrics

As you dey look am
Dem dey fake am
Make you check am
Calculate am
I no dey like to dey vex undertaker
I no fit para for your matter
See you later
Gidigbam for my matter
Gidigbam for my mama
Gidigbam for my papa
I no dey put mouth wetin no concern me
Aaaha
They try to slow me down
But I galant for this
So I carry am for my head
And I say e eeeeeeh
Why can't you show me love
Oooh hoo oooh hooo
All I want is that horny days
Aha
Me no want all the sorry days
Aha
We can go on a holiday
Aha
No dey come
Come dey form all dey here
Aah haa
Heartbreak
Badman taker
Soul ripper
Evil doer
Would you stay off my way
Can you stay off my way
Heartbreak
Badman taker
Soul ripper
Evil doer
Would you stay out off my way
Can you stay off my way
She just dey burst up my cellular
Plant migraine for my medulla
Disturb the feeling of my sativa
Undertaker no call me later
Oooh oooh ooh
Ain't you tired of your funny ways
Se you like to dey get migraine
Me I want to dey dey my dey
Make you try make you dey your dey
Ain't you tired of your funny ways
Se you like to dey get migraine
Me I want to dey dey my dey
Make you try make you dey your dey
All I want is that horny days
Aha
Me no want all the sorry days
Aha
We can go on a holiday
Aha
No dey come
Come dey form all dey here
Aaaahaaaa
Heartbreak
Badman taker
Soul ripper
Evil doer
Would you stay out off my way
Can you stay off my way
Heartbreak
Badman taker
Soul ripper
Evil doer
Would you stay off my way
Can you stay off my way
Aah haa
All I want is that horny days
Aha
Me no want all the sorry days
Aha
We can go on a holiday
Aha
No dey come
Come dey form all dey here
Aaaahaaaa
Heartbreak
Badman taker
Soul ripper
Evil doer
Would you stay out off my way
Can you stay off my way
Heartbreak
Badman taker
Soul ripper
Evil doer
Would you stay off my way
Can you stay off my way
Aaaahaaaa
Ey ey ey
Ye ye yeee
Written by: Kingsley Alfred
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...