album cover
OMW
18
Music
OMW was released on September 20, 2024 by 4DGD as a part of the album Alone Unbothered - EP
album cover
Release DateSeptember 20, 2024
Label4DGD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nony 4DGD
Nony 4DGD
Performer
Basit A Opeloyeru
Basit A Opeloyeru
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Basit A Opeloyeru
Basit A Opeloyeru
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BIG M
BIG M
Producer

Lyrics

Who dey go my village
I get message you fit
Sharply epp me relay
Moti fi werepepe
Porti many things here
But agidi lasan kọ
Lọnfin gbẹpọn dide
Yeahhhh
If you see my mama
See my papa
Tell 'em I say
Make dem pray for me
I'm on my way to find
That place wey be say
If I try hard e go sure for me
Who dey go my village
I get message you fit
Sharply epp me relay
Moti fi werepepe
Porti many things here
But agidi lasan kọ
Lọnfin gbẹpọn dide
Yeahhhh
If you see my mama
See my papa
Tell 'em I say
Make dem pray for me
I'm on my way to find
That place wey be say
If I try hard e go sure for me
I dey turn my back
On people ah love
So I go fit give back
To people ah love
If for some reasons
I could not return-unhunhun
Know that I fought but ọjọ lolọ
If for another reason I return mehn I go para
Make nepa no wait for me at the end of the tunnel
You walked your own path
Now, it's time that I walked mine
Say a prayer for me
make I k'ere oko come back
Ahaha
Who dey go my village
I get message you fit
Sharply epp me relay
Moti fi werepepe
Porti many things here
But agidi lasan kọ
Lọnfin gbẹpọn dide
Yeahhhh
If you see my mama
See my papa
Tell 'em I say
Make dem pray for me
I'm on my way to find
That place wey be say
If I try hard e go sure for me
Who dey go my village
I get message you fit
Sharply epp me relay
Moti fi werepepe
Porti many things here
But agidi lasan kọ
Lọnfin gbẹpọn dide
Yeahhhh
If you see my mama
See my papa
Tell 'em I say
Make dem pray for me
I'm on my way to find
That place wey be say
If I try hard e go sure for me
Got some bad habit
I go like showcase
Owo'nu Shaka
I Dey try locate
If e no multiply
Omoh i no Dey
Money wey go rise
Like e get Androgen
I hear the grass is greener
On the other side
So I carry my bagco bag
Fashi from my motherland
Ah been really try to understand (The way)
Why man go broke after
(Cz me)
I don't wanna end up
On the wrong side of this
Cz if I do e go pain me die
Who dey go my village
I get message you fit
Sharply epp me relay
Moti fi werepepe
Porti many things here
But agidi lasan kọ
Lọnfin gbẹpọn dide
Yeahhhh
If you see my mama
See my papa
Tell 'em I say
Make dem pray for me
I'm on my way to find
That place wey be say
If I try hard e go sure for me
Who dey go my village
I get message you fit
Sharply epp me relay
Moti fi werepepe
Porti many things here
But agidi lasan kọ
Lọnfin gbẹpọn dide
Yeahhhh
If you see my mama
See my papa
Tell 'em I say
Make dem pray for me
I'm on my way to find
That place wey be say
If I try hard e go sure for me
Mama
I'm looking for a good life
Searching
Searching
Searching
Tell my papa
I'm looking for a good life
Searching
Searching
Searching
Written by: Basit A Opeloyeru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...