album cover
le Diable
11
World
le Diable was released on February 28, 2025 by Danqua as a part of the album le Diable - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2025
LabelDanqua
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Danqua
Danqua
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
TOYH
TOYH
Producer

Lyrics

Oh Lord I'm a sinner
I've been sinning since day one
You know I'm a killer
Only bad I deliver
I fit do good when the bad comes
Only me them go look at
I no do am
Ebe me them point finger
Wetin I know sey, no be me wey do am
Sometimes I be the samaritan
Wey dey do good but no be for the eye of man
Satan company
Once a soldier always a soldier
You cannot quit
Mankind memory
Ten goods today one bad tomorrow
And you are doomed
On your marks
Running my own race I no want trouble
Get on board wetin I dey find
I dey want am double
Go through the mud just to come out clean
My happiness important to me
I don learn many many lessons
My eye see blessings and curses
I climb bed me I no be virgin
Overthinking no go make you reason
I don do many many bad things
My eye see blessings turn curses
I climb bed me I no be virgin
Wetin I no do why make I confess
Ebe me them point finger
Wetin I know sey, no be me wey do am
Sometimes I be the samaritan
Wey dey do good but no be for the eye of man
Satan company
Once a soldier always a soldier
You cannot quit
Mankind memory
Ten goods today one bad tomorrow
And you are doomed
Written by: Bernard Danquah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...