album cover
Remember
118
Music
Remember was released on February 13, 2025 by Fibez as a part of the album Remember - Single
album cover
Release DateFebruary 13, 2025
LabelFibez
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vlayna
Vlayna
Performer
Fibez
Fibez
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fibez
Fibez
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
dreamcent drea
dreamcent drea
Engineer

Lyrics

Remember
As Omo owo mi
I Dey Jasi
Set Pass
Nor send anybody
Replay every twist and turn
Alhamdullilah say we came out dancing
Make I nor go see wetin pass me
These days I be roller coasting
Stake it all on me
What you see
Is only just d beginning
Chorux
Hope you remember, when things are better
Many don rise to the top
Say many don come down
Oh back in December
When we nor get rabba
We only look up to God
ELEDUMARE MY Helper X2
Take down
Take it down down
Jekan mo
Brother jekan mo
Eledumare cover we
Wey Dey push am to the top
Oya slow down
Rollercoaster
Moving train
I’m on a road now
Keep my friends close
Enemies closer
Cuz I nor too Dey trust man
Couldn’t do it on my own
So lay down and I woe
Sati Ramoni
I dig deep
Search within my soul
Was it something that I knew
Or the places that I grew
See mama told me
My first Seed
Keep fighting for truth
Chorux
Hope you remember, when things are better
Many don rise to the top
Say many don come down
Oh back in December
When we nor get rabba
We only look up to God
ELEDUMARE MY Helper
Some of your friends are lowkey foes
Omo you know I’ve been on the road
Still chasing goals
Don’t trust no hoe
If you hate me you on your own
Blow my trees when I fell alone
Got a couple girls blowing up my phone
But I ain’t in their zone
Chorux
Hope you remember, when things are better
Many don rise to the top
Say many don come down
Oh back in December
When we nor get rabba
We only look up to God
ELEDUMARE MY Helper
Written by: Fibez
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...