album cover
Desire
12
Afro-Beat
Desire was released on March 7, 2025 by Bube Creative as a part of the album Desire - Single
album cover
Release DateMarch 7, 2025
LabelBube Creative
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bube Creativity
Bube Creativity
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluchukwu Oluebube Joshua
Oluchukwu Oluebube Joshua
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bube Creativity
Bube Creativity
Producer

Lyrics

Ahn ahn ahn ahn ahn
Oh no no my baby jollof o
Bube
I go do anything for your sake o
(For your sake o sake )
That your love don drive me go crazy
(Craze o)
Only you dey for my mind oo
(My mind o Mind o)
Baby girl you be my desire
(desire)
This kind love you give to me
Please don't share
Baby girl I Dey for you o
Hmmm no fear
Them say dem no like us
Na jealous
The kind of love I get for you
Nothing go stop
Anytime I see your face
I jolly o
My heart Dey bolly oo
O my baby ooo
(Baby Jollof o)
Anytime I see your face
I jolly o
My heart Dey bolly o
(Bolly o bolly o bolly o)
O my baby ooo
(Baby o baby o baby o)
Show them something wey they never see
Your beauty na medical
Your love give me lyrical
Baby make you no turn it down
(haabaa)
Show them something wey Dey never see
Your beauty nah medical
Baby make you no turn it down
Anytime I see your face I jolly o
My heart dey bolly o
O my baby o
(ahn ahn)
Anytime I see your face I jolly o
My heart dey bolly ooo
O my baby ooo
This kind love you give to me
Please don't share
Baby girl I Dey for you o
Hmmm no fear
Them say dem no like us
Na jealous
The kind of love I get for you
Nothing go stop
Anytime I see your face oo I jolly
My heart Dey bolly o
O my baby ooo
Pristine Sounds
Written by: Oluchukwu Oluebube Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...