album cover
Shima
2
Music
Shima was released on October 22, 2019 by Independent as a part of the album Shima - Single
album cover
Release DateOctober 22, 2019
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lobidis
Lobidis
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adebiyi Samuel
Adebiyi Samuel
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Synx
Synx
Mixing Engineer
Pido TW
Pido TW
Producer

Lyrics

Bangboy
Lobidis
When I dey talk sey
Make we dey do bestie
That time na my eye dirty
Keep it on a low, low
Blame it on the Hennessy
Mo ti yo oh,
On top your matter, mo ti yo fe
No dey do me ojoro oh
Run run come make you follow me go
Rara oh, rara oh
I no go leave you go
No be lamba oh, lamba oh
Believe me so
My number one Shima
Shima Shima Shima
My number one Shima
Shima Shima Shima
My number one Shima
Shima Shima Shima
Special Shima Shima
Shima Shima yeah eh eh
Pass me your love like tiki-taka
Iwo ni mo fe, no be Titi rara
I no dey lie, make you ask my guys
Iwo noni if dem close my eyes
We go do many things, ma lo so
You go follow Bangboy, that's wassup
Love wey I get e go make you maddu
Baby, that's how stars do
Rara oh, rara oh
I no go leave you go
No be lamba oh, lamba oh
Believe me so
My number one Shima
Shima Shima Shima
My number one Shima
Shima Shima Shima
My number one Shima
Shima Shima Shima
Special Shima Shima
Shima Shima yeah eh eh
Shima wey dey love me for me
Wey no dey let me frown
Shima wey dey come through for me
Wey no dey let me down
Rara oh, rara oh
I no go leave you go
No be lamba oh, lamba oh
Believe me so
My number one Shima
Shima Shima Shima
My number one Shima
Shima Shima Shima
My number one Shima
Shima Shima Shima
Special Shima Shima
Shima Shima yeah eh eh
Written by: Adebiyi Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...