album cover
Listen
6
Afro-Beat
Listen was released on February 12, 2025 by 1638409 Records DK as a part of the album Listen - Single
album cover
Release DateFebruary 12, 2025
Label1638409 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vegas Montana
Vegas Montana
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Shamsideen Sanni-Olore
Shamsideen Sanni-Olore
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shamsideen Sanni-Olore
Shamsideen Sanni-Olore
Executive Producer

Lyrics

Listen to me
Cus I no know wetin dey do me
U dey knock me off my feet
U make man bend the knee
E be like movie
But if this thing na dream
Don't wake me babe
I love the way I feel
I'm awake in my sleep
Shey na love be dis
Shey na true cus it's so very real
For so long I dey pray and I dey sing
For baba to give me a miracle and that u
No be fib, na only u man want and need baby
Na u go born my pikin
If u gon be my lady lady
Shey u go be lady
Shey u go do me tininini tananana
Shey u yo be my lay lay lay lady
Baby o baby o
Shey u love me
Baby shey u'll never ever gon make me bleed
Baby I dey beg
I'm begging in my knees (oh yeah)
Cus I Don fall for u like baboo
U dey my body like tattoo
Na me go chop ur banku (oooh)
Shey na love be dis
Shey na true cus it's so very real
For so long I dey pray and I dey sing
For baba to give me a miracle and that u
No be fib, na only u man want and need baby
Na u go born my pikin
If u gon be my lady lady
Shey u go be lady
Shey u go do me tininini tananana
Shey u yo be my lay lay lay lady
Shey na love be dis
Shey na true cus it's so very real
For so long I dey pray and I dey sing
For baba to give me a miracle and that u
No be fib, na only u man want and need baby
Na u go born my pikin
If u gon be my lady lady
Written by: Shamsideen Sanni-Olore
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...