album cover
Sailor
1
Afro-Beat
Sailor was released on March 24, 2025 by Snippsy as a part of the album Sailor - Single
album cover
Release DateMarch 24, 2025
LabelSnippsy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Snippsy
Snippsy
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Ndifreke Obong
Ndifreke Obong
Songwriter

Lyrics

5 4 3 2
But when the African doesn’t want to understand or participate in the reason why he was born then he becomes a failure
Uhh yea yea
She say she no get person wey she fit to call her own
Say she no trust nobody
So iI tell her yes I know it
Wetin don happen
don happen
Because Man must kpai before e go heaven
But I can never be a prisoner
nside of me own mind
Shawty had me losing my mind
I tried
Always painting me like bad guy
It’s my life
Man ah connected like antenna
And shawty doing anything that I tell her
She calling me popeye
Like a man sailor
I’m mending your heart like a man tailor
Man ah connected like antenna
And shawty doing anything that I tell her
She calling me popeye
Like a man sailor
I’m mending your heart like a man tailor
So I can feel it in my soul
This kind of feelings no be joke
sometimes I sabi vex with you
I just wanna flex with you
All the things dem tell you baby no be so
and I hope you know
Wetin be money
Money na paper
She call me honey honey honey
I Para for her loving and take away her your suffering
Tell me all your problems baby I will solve it solve it solve it
You see Africa has not been able to contribute its own knowledge to this universe, but we have knowledge in Africa
So I can feel it in my soul
This kind of feelings no be joke
sometimes I sabi vex with you
I just wanna flex with you
All the things dem tell you baby no be so
and I hope you know
Man ah connected like antenna
And shawty doing anything that I tell her
She calling me popeye
Like a man sailor
I’m mending your heart like a man tailor
Man ah connected like antenna
And shawty doing anything that I tell her
She calling me popeye
Like a man sailor
I’m mending your heart like a man tailor
So I can feel it in my soul
This kind of feelings no be joke
sometimes I sabi vex with you
I just wanna flex with you
All the things dem tell you baby no be so
and I hope you know
Written by: Ndifreke Obong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...