album cover
No Panic
37
Pop
No Panic was released on February 28, 2025 by Blazon as a part of the album No Panic - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2025
LabelBlazon
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blazon
Blazon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Temidayo Lucas Smith
Temidayo Lucas Smith
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Blazon
Blazon
Producer

Lyrics

Even tho I walk tru the valley of shadow of death
I fear no evil
Dem wan try to Dey whine my head but as omolile I say no level
Enemies want to Dey tackulu me
 But I no tremble
Omo iya mi steady steady making money
Omo no stopping
Cos bobo no go die unless to ba darugbo
Na me dey run the things wey be say dem no know
I just Dey give dem all the STEEz on a low
Ice on my neck I dey freeze and dem know
bobo no go die unless to ba darugbo
Na me dey run the things wey be say dem no know
I just Dey give dem all the STEEz on a low
Ice on my neck I dey freeze and dem know
Omo ologo no panic o
Every thing e go Dey okay
As I Dey work every day I no sleep
Everything e go Dey okay
All day long
And I be steady working all day long
Any more
I no go fit to wait anymore
My brother
Dem go use you to to fipa
If you no get this raba
Ji masun no slumber
(wake up!)
bobo no go die unless to ba darugbo
Na me dey run the things wey be say dem no know
I just Dey give dem all the STEEz on a low
Ice on my neck I dey freeze and dem know
Omo ologo no panic o
Every thing e go Dey okay
As I Dey work every day I no sleep
Everything e go Dey okay
Written by: Temidayo Lucas Smith
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...