album cover
Attention
album cover
Attention was released on April 24, 2024 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album Attention - Single
April 24, 2024
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
BPM190
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

2am inner the morning
I got a call from my paddy
Him con dey tell me about this party
Wey dey go on for their yard
Wey dey go down for him backyard
Say e go good if I come this party
Say many cheekz and shayo go dey
Uhhh
When we reach there I take one, I see something wey dey catch my attention
Catch my attention
Catch my attention
Catch my attention
Catch my attention
Catch my attention
Got my attention
Got my attention
Got my attention
Got my attention
Got my attention
No go fall your hand
Nobody holy pass
No go fall your hand
Nobody holy pass
Nobody holy pass
Not my fault say she like me
Dem been think say na play
We dey gring everyday
We dey high everyday
Keeping cool on a steady
I got my goonse on dek
With dem brand new designers
Shout out to my brothers from east west
Shout out to my brothers from north and south side
No go fall your hand
Nobody holy pass
No go fall hour hand
Nobody holy pass
Nobody holy pass
Not my fault say she like me
Dem been think say na play
We dey gring everyday
We dey high everyday
Keeping cool on a steady
I got my goonse on dek
With dem brand new designers
Shout out to my brothers from east west
Shout out to my brothers from north and south side
Written by: KENNEDY OGBONNYA CHUKWUDI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...