album cover
Blessings
Afro-Beat
Blessings was released on October 25, 2024 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album New Horizons - EP
album cover
Release DateOctober 25, 2024
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Geewealth
Geewealth
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samod Olanrewaju Jaiyesimi
Samod Olanrewaju Jaiyesimi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Geewealth
Geewealth
Producer

Lyrics

E get many things wey man dey face
I don do many things to get the fame
So many pains, so many pains
So many pains man cnt explain o
I go down on my knees and pray to God o
E get so many things wey man dey face o
So many dreams, so many dreams
So many dreams abt the fame o
Bessings no go pass me by
Wen the money dey make dem no off the light ahn
Wen man fall surely man go rise
See me stand strong God dey my side ahn
Crown my effort Baba
Where ur mercy dey wa gbemi traba
Emi gan fema gapa
Balling everyday ke mi sha ti wapa
Mo ke pe Baba
Lift me up make i dey go higher
Ma jen jiya
Jah bless the boi answer prayer
Never will i give up o, i getti God o
When there is life, there is hope o
Cos no man knows tomorrow
We just dey pray o, say make our hustle pay o
Atelewo labala a mo eni toko
Whether good or e bad omo we gats to pray more
Cos on a low key dem dey wish make u fall
But what doesn’t kill u make u stronger so u have to move on
Chasing my dreams say me gat nothing to fear ah
All i want is living a good life sipping martell ah
Praying to God make He wipe away my tears ah
And i fear no man I fear no evil cos with God I’m blessed ah
Time no dey, time no dey
Man wey dey find raba no dey get holiday
Na go de, na go de
Na where the kudi dey na where man wan dey
Written by: Samod Olanrewaju Jaiyesimi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...