album cover
SARE
Afro-Beat
SARE was released on February 28, 2025 by Distributed by B-Deal Records as a part of the album BEAST OF ALL NATION
album cover
Release DateFebruary 28, 2025
LabelDistributed by B-Deal Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bravstaar
Bravstaar
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akintoye Pelumi Samuel
Akintoye Pelumi Samuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yungprobeatz
Yungprobeatz
Producer

Lyrics

Insane
Ile ile ile ile
Ara Raba Raba
Tan ba le e japa
Hey
This is insane
Ile ile ile ile ile
Tan ba le e japa
Tan be le e
Tan bale e shoma sare toba sele Tan shoma dele
All the money wey you wan weigh
All the money wey you don waste
You Wan make money ko pump champagne
Otunmafe sare kotun rale
Onilati sare aye kanle kie Kare
But many people dey run lati debe
Dem no know who get shoe no get cap
Sometimes who get Cap no get shoe
All I pray for make I get shoe get cap
Run ohh omo iya mi run ohh
Ru ohh Make dem no chase you run ohh
Run ohh brother run ohh
Make dem no chase you run ohh
Aragbe laye ole lowo laye kotun jaye kaye
Dakun mapayan laye
Believe in your way u go reach the place
You go reach your mate one day one day one day
But many people dey run lati debe
Dem no know who get shoe no get cap
Sometimes who get Cap no get shoe
All I pray for make I get shoe get cap
Run ohh omo iya mi run ohh
Ru ohh Make dem no chase you run ohh
Run ohh brother run ohh
Make dem no chase you run ohh
Malo bawo gbo woni wope
Iyen to ba tun fe pe laye
You gat to run the thing your way
Face to face online go dey late
You gat to stand on your faith
No dey follow dem do debate
You gat to run ohh
Run ohh
Make dem no dey chase you
Make dem no dey fake you
Once dem don taste you Nah only God ft save you
Gentility kon se stupidity
When I start they doubt my ability
But I no send ohh ohh I gat to run ohh ohh
Tan be le e
Tan bale e shoma sare toba sele Tan shoma dele
All the money wey you wan weigh
All the money wey you don waste
You Wan make money ko pump champagne
Otunmafe sare kotun rale
Onilati sare aye kanle kie Kare
Run ohh omo iya mi run ohh
Ru ohh Make dem no chase you run ohh
Run ohh brother run ohh
Make dem no chase you run ohh
This is insane
Written by: Akintoye Pelumi Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...