album cover
Pikin
album cover
Pikin was released on March 7, 2025 by Kairos Promotions as a part of the album Pikin - Single
March 7, 2025
LabelKairos Promotions
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Uhhh yeah Yeahh
Cee Sharp wey dey see sharp Ohhh Yeahh yeahhh
Mia discover mi mission
And me put ina mi own pattern Afro gosple banger
Beattaman
(Verse 1)
Oh yeah
Many many things
You’ve been going through
Be like say na only you
Life E come dey hit you gbas gbos
But I gat good news for you Inside the struggles and wahala You can look to Abba Father I’ve been where you are
And this is what he said to me
(Hook/Chorus)
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your fears
Come put am for my body He tell me
Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh
Love way to sweet I no fit run ohh
The grace for my head e no fit fall oh
Ahhh ahh
You’re my daddy
Ahhhh ahh
You leave ninety-nine Chase after one you love Love
Love Oh oh
You leave ninety-nine Chase after one you love
(Verse 2)
See
I can’t start to tell you everything have been through But I thank God for mercy
All my life have been running from issues
But he kept me from falling
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
Why I no go worship you
Tell me, tell me why I no go worship you God..
Why I no go worship you
Tell me tell me why I no go worship you, God
(Hook/chorus)
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your fears
Come put am for my body He tell me
Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh
Thank you papa For loving me For loving me
Thank you papa
Written by: Neon Adejo Yunisa, Samuel Jesse Luka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...