album cover
Shayo
5
Afro-Beat
Shayo was released on March 20, 2025 by Kvng Lyon, distributed by Africavibez Media as a part of the album Vitality - EP
album cover
Release DateMarch 20, 2025
LabelKvng Lyon, distributed by Africavibez Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kvng Lyon
Kvng Lyon
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Toheeb Sikiru
Toheeb Sikiru
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rapidbeatz
Rapidbeatz
Producer

Lyrics

Ahhh yaaa yaa
Call me bard boy lyon
Me I go burst there brain
(It's Rapid the sound P'ika)
I get many reason for man make you chop life
Chop your life make you dey alright
Carry body no dey dull life
Me gat many things for head wey me no fit talk
Pass ewe make we smoke up
So fun won pe eni lo lon bo
Orun ya bo no be one person matter, why me go sleep
Wey me want lambo
Oro mi a dayo o 30 meta 10 kan, ede ni pe damo
Kilon ghemi de be ah ah ah
Backi yen longbemidebe o
Omo olomo with no label o
Que sera sera, what will be will be omo olope
Won ni ka soro soro soro soro o
Oluwa mu mi mona oh
Sho mi bo bosen shomi lo
Wetin them no see different from wetin them see
Pass me the Hennessy make I take two short forget my all my worries
I say mentally and physically I been working in a hard way
If you keep hating on me no worry y'all gon learn in a hard way
Orun ya bo no be one person matter why me go sleep
Wey me want lambo
Oro mi a dayo o 30 meta 10 kan, ede ni pe damo
Kilon ghemi de be ah ah ah
Ahh, ummmm
Ma lo wa
Ahh ahhh nn
Won ni ka soro soro soro soro o
Won ni ka soro
Written by: Toheeb Sikiru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...