album cover
Shimiri
album cover
Shimiri was released on March 13, 2025 by BOWA-GATE ENTERTAINMENT as a part of the album Shimiri - Single
March 13, 2025
LabelBOWA-GATE ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Heyo
You know your body jamilaya
Say me I don dey craze for you
thing yellow like papyayaya
No deny am
You know you wanna be my loveer
Girl I wanna be your lover too
Na me wey you go cally baba nla ah
Chocolate like a kitty kat
And she fine like a darego
My baby superwoman
I go fight like a Jackie chan
Chocolate like a kitty kat
And she fine like a darego
My baby superwoman
I go fight like a Jackie chan
I go be your custodian
Hmmm Adama
You Dey make me dey mara nwa
Hmm I don't know
Wetin you Dey do to me
Oh no
Adama
I go be your custodian
I go be your custodian
Oh oh oh oh oh
So many things I go do for you
If you let me do what I do for you
And girly e be you wey I choose baby
Tell all of the other girls say na you
Oh my Girl
You body dance e Dey scatter my head
Oh my girl
Oh my girl
Your body sensele sensele
Follow me, Follow me
Ketome, ketome
Girl you Dey carry my thing gbodomi
O man gbodo mi
Gbodo mi
Follow me
Asenpete girl
Oya gbe sun mo mi
Sun mo mi
Sun mo mi
Control mi
She Dey tell me say she no wan follow me
My baby
My baby
Take it easy
This your back water like Shimiri
Chocolate like a kitty kat
And she fine like a darego
My baby superwoman
I go fight like a Jackie chan
Chocolate like a kitty kat
And she fine like a darego
My baby superwoman
I go fight like a Jackie chan
I go be your custodian
Hmmm Adama
You Dey make me dey mara nwa
Hmm I don't know
Wetin you Dey do to me
Oh no
Adama
I go be your custodian
I go be your custodian
Oh oh oh oh oh
Written by: Boluwatife Isaac Adeyemo, Ibrahim Adenola Dosunmu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...