album cover
Things Go Lost
23
Afro-Beat
Things Go Lost was released on February 25, 2025 by 8464133 Records DK as a part of the album Things Go Lost - Single
album cover
Release DateFebruary 25, 2025
Label8464133 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Job Dauda
Job Dauda
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Job Dauda
Job Dauda
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tony Wight
Tony Wight
Executive Producer

Lyrics

Imagine d sweetness of Lagos
And I no get house or famous
Even insta blog no know us
Tunde ednut sef no post us
But soon we go still be neighbors
I just need like 5million dolls
Cus I dey with my gees and Amos
On our road trip straight to Lagos
Omoh things go lost
Go lost
Many things Go lost
Go lost
So many things go lost
Go lost
So many things go lost
Go lost
Abuja boys,plays boys
Give me d jeans like aba boys
Dem won bribe us
Play us
Forget say na we be cote boys
Tingasa bring aza
Ask your sister funds her
Ask ur girlfriend who flex her
Bring razler
bring lighter
Before things go lost
Things go lost
Internet never pay us
But ur girlfriend just Dey bill us
Dis FPN WON just KILL BOYS
And d network sef just dey wond us
Imagine d sweetness of Lagos
And I no get house or famous
Oga try Dey like my videos
And no forget to stream d audios
Before things go lost
Things go lost
Omor
Things go lost
We no Dey thief but things Dey lost
Anywhere we Dey I say
Hold ur girlfriend well before lost
She Dey sleep my house
Dere she lodge
Written by: Job Dauda
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...