Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Victor Iliya Yacham
Victor Iliya Yacham
Songwriter
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Producer

Lyrics

I don plan
Say I go do detty christmas
But as I check my opay
Then I smile (Dasokay)
It’s gonna be a dirty Christmas
Ohhh
Sapa Leave me alone
I just want to dey on my own abeg
Is it too much to ask abeg o.
Insufficient balance won wound me for neck
(Wound me for neck)
If e no be cashback then how I for cope?
(How I for cope)
Ohhh
Sapa Leave me alone
I just want to dey on my own abeg
Is it too much to ask abeg o.
Insufficient balance won wound me for neck
(Chisos)
Me wey plan to dey ball like 30BG
Written by: Victor Iliya Yacham
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...