album cover
E Chowque
41
Christian
E Chowque was released on July 4, 2025 by Lamb Culture Collective as a part of the album E Chowque - Single
album cover
Release DateJuly 4, 2025
LabelLamb Culture Collective
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Credits

PERFORMING ARTISTS
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Victor IIiya
Victor IIiya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Producer

Lyrics

No matter how them break my heart
Like biscuit o
I still got some loving in my bucket to give o
Because e chowque yes e chowque
The loving I get e chowque
Na small thing remain dem go call me
Mumu for love
I've seen so many shege for love hand
And I know say love fit give you joy or destroy you
If I tell you wetin Felicia use my eyes see
Because say I love am
Even devil go sit down to learn some tricks
But I ain't never giving up I no go stop
Because I see true love before
I know it's real
I no go stop until life is done
Dem talk say na Mumu Dey love
In this case I be Mumu
No matter how dem break my heart
Like biscuit o
I still got some loving in my heart to give o
Because e chowque yes e chowque
The loving I get e chowque
Na small thing remain
dem go call me Mumu for love
Mumu Mumu
E chowque
Mumu
Mumu Mumu
E chowque
Mumu
Written by: Victor IIiya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...