album cover
Pesin
23
Afro-Beat
Pesin was released on February 28, 2025 by 3902996 Records DK as a part of the album Unkaged
album cover
AlbumUnkaged
Release DateFebruary 28, 2025
Label3902996 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jonnykage
Jonnykage
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jonathan David Essien
Jonathan David Essien
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jonnykage
Jonnykage
Producer

Lyrics

Oro po Oro po ti mo ni ki wa sor o
Mone there's many many things I think you should know o
Ane ole Koko cortoroyo lowo
Ane ole Koko cortoroyo lowo
Pesin were know pesin dey
Dey give Pesin counterfeit
Na pesin were know Pesin na him dey give Pesin counterfeit
Pesin were know pesin dey
Dey give Pesin counterfeit
Na pesin were know Pesin na him dey give Pesin counterfeit
Life is filed of hate and envy
You no get nothing people envy
People watcher you like movie
All they want is to see you look unhealthy yeah
Wetin man do man
Why man no go pass ball give him fellow man
Why man go dey beef man
Why left hand go hide something from right hand
Oro po Oro po ti mo ni ki wa sor o
Mone there's many many things I think you should know o
Ane ole Koko cortoroyo lowo
Ane ole Koko cortoroyo lowo
Pesin were know pesin dey
Dey give Pesin counterfeit
Na pesin were know Pesin na him dey give Pesin counterfeit
Pesin were know pesin dey
Dey give Pesin counterfeit
Na pesin were know Pesin na him dey give Pesin counterfeit
Uh yeah
Pesin were know Pesin
When you work for them dey no dey pay Pesin
Pesin were know Pesin
Laugh for front for back them go spoil Pesin
Shey na Pesin were suppose protect you
Na him dey draw map make them kidnap you
The Pesin were you employ na him dey tell manager make dem sack you yeah
Oro po Oro po ti mo ni ki wa sor o
Mone there's many many things I think you should know o
Ane ole Koko cortoroyo lowo
Ane ole Koko cortoroyo lowo
Pesin were know pesin dey
Dey give Pesin counterfeit
Na pesin were know Pesin na him dey give Pesin counterfeit
Pesin were know pesin dey
Dey give Pesin counterfeit
Na pesin were know Pesin na him dey give Pesin counterfeit
Written by: Jonathan David Essien
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...