album cover
Life
9
Afro-Beat
Life was released on March 3, 2025 by Fam Music as a part of the album Life - Single
album cover
Release DateMarch 3, 2025
LabelFam Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Temitopzkid
Temitopzkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Temitopzkid
Temitopzkid
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Magikal
Magikal
Producer

Lyrics

E go better……. My life e go better!! (2x)
Won ni aye yi o lo titi
Won ni suru logba kogba agidi
And this life is a mystery
Who i wan tell the way am feeling
Make i hustle gba milli
On my WhatsApp i get many billings
For this street e no easy
To ba fe make e rough am pelu agidi
Many plans wey man dey figure
For this street Omo i no fit give up
No time so i gats link up
New day new blessings i pray for o lord
Damilohun baba ko jo to lo
Shey o mo pe aye o feni foro
Me self i wanna pull up
Make e sup for me on time
Make e no long
And i came from the trenches
Make it sup make it roll like bendes
Water no get enemie
Je kin fun won lorin je bi reminisce
I know i be a person
I no wan live a life that will stress me
Kaye ma fimi shey esin
Oro aye mi baba jowo sign si
Ah to ba mumi mo ma bo aso
I dey pray ki emi na di Omo tan so
And i wanna build a mansion
For my mama i pray ki Olorun ko so
And today i dey thank God
For the life i dey live i dey thank God
E go sound like gunshots
When the time don come brother no fo oo
Won ni aye yi o lo titi
Won ni suru logba kogba agidi
And this life is a mystery
Who i wan tell the way am feeling
Make i hustle gba milli
On my WhatsApp i get many billings
For this street e no easy
To ba fe make e rough am pelu agidi
Many plans wey man dey figure
For this street Omo i no fit give up
No time so i gats link up
New day new blessings i pray for o lord
Damilohun baba ko jo to lo
Shey o mo pe aye o feni foro
Me self i wanna pull up
Make e sup for me on time
Make e no long
Won ni ki ni mo fe da
Olorin ma mo feda
Call my producer
I dey fly with no feather
Do this one for my brother's
Gbori wo Beckham
And my life go better
Bless my bread with a butter
Make i no knock down
Make i turn to aje butter
Since i know e go better
That's why I i no bother
To ba mumi mo ma bo aso
I dey pray ki emi na di Omo tan so
And i wanna build a mansion
For my mama i pray ki Olorun ko so
And today i dey thank God
For the life i dey live i dey thank God
E go sound like gunshots
When the time don come brother no fo oo
Won ni aye yi o lo titi
Won ni suru logba kogba agidi
And this life is a mystery
Who i wan tell the way am feeling
Make i hustle gba milli
On my WhatsApp i get many billings
For this street e no easy
To ba fe make e rough am pelu agidi
Many plans wey man dey figure
For this street Omo i no fit give up
No time so i gats link up
New day new blessings i pray for o lord
Damilohun baba ko jo to lo
Shey o mo pe aye o feni foro
Me self i wanna pull up
Make e sup for me on time
Make e no long
Written by: Temitope Olamilekan Adeniregun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...