album cover
Gra Gra
album cover
Gra Gra was released on March 28, 2025 by Remedy kdwide as a part of the album Gra Gra - Single
March 28, 2025
LabelRemedy kdwide
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Original kwara boy
Mode ti won lorun o
Mo ti n pariwo giri otipe sha
 I\'ve been singing e don tey
Buh why song no wan get remorse
Make dem wait till my hustle pay big
And e go pay e go pay dem go see
Cuz I sacrifice everything
Even my CGPA back in the uni oh o
I hear say u pay the price me sef I pay too
pay pay pay ahn pay o
I hear say u try me sef I dey try too la la la la ah
I hear say you don do wetin no one do
Me sef I don see 99 so tell me what is 100 gerrit eh yea
So no do gra gra for me anyhow anyhow anyhow
No do gra gra gra for me Anyhow Anyhow Anyhow
Shubi shubi dada
Do bi do bi ah
Sherey mashey ika
Shuperu shurubi shubiru ah
Aiye lab\'owo Aiye la o fi sile si oooo
Sherey sherey mashey ika
Me just want my good girl with ashawo vibe i wan soft life o
To ba wo bikini oh I like her inside abaya
Nah my life I wan live no need for stress
No need for purupapa
Such a life I wan live No need for ariwo no need for papapaaa
I hear say u pay the price me sef I pay too
pay pay pay ahn pay o
I hear say u try me sef I dey try too la la la la ah
I hear say you don do wetin no one do
Me sef I don see 99 so tell me what is 100 gerrit eh yea
no do gra gra for me anyhow anyhow anyhow
No do gra gra gra for me Anyhow Anyhow Anyhow
Written by: Festus Adebayo olayiwola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...