album cover
Temptation
album cover
Temptation was released on April 4, 2025 by Misternokio as a part of the album Love & Light
ReleasedApril 4, 2025
LabelMisternokio
LanguageEnglish
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Make I tell you something (something)
Tell you something
I just feel like say make I tell you something
This song’s for all of my brothers o
Make I tell you something (something)
Tell you something
I just feel like say make I tell you something
Better say No to big booty
Curve the temptation
Better focus on your mission
Say no to temptation
No be say I no like the big booty
No be say I dey form say I holy
At least dey do am with caution
Focus on your mission
Say you for use your sense
Dem nor for tell you twice
Na you go dey your dey (hmm)
Me sef I go dey my dey (hmm)
Go dey spend all your money
On top booty
Come Dey ask
Me for kudi
So na my money
You wan invest
Be like say
You don dey craze (hmmm)
I don see so many things
For ontop this my journey
Tackle them all
Like Weston McKennie
No competition
You are not my mate
Make I tell you straight
Me I’m built different o
Me say I don get this tunnel vision since
I’m just here trying to give you some expo
If you no wan take
Oya dey your dey o
Smoking on my jay
I just feel like say
Make I tell you something (something)
Tell you something
I just feel like say make I tell you something
This song’s for all of my brothers o
Make I tell you something (something)
Tell you something
I just feel like say make I tell you something (yeah yeah)
Booty booty booty booty booty booty booty
Everywhere for my timeline na booty
Even Nkechi sef don dey shake booty
This kind of booty fit make you loose focus
Booty booty booty booty booty booty booty
Everywhere for my timeline na booty
If you see the way Jane dey whine her booty
This kind of booty go finish all your savings
Na him make I say
Make I tell you something (something)
Tell you something
I just feel like say make I tell you something
This song’s for all of my brothers o
Make I tell you something (something)
Tell you something
I just feel like say make I tell you something
Better say no to big booty
Curve the temptation
Better focus on your mission
Say no to temptation
No be say I no like the big booty
No be say I dey form say I holy
At least dey do am with caution
Focus on your mission
Written by: Omena Oniko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...