album cover
Tsooboi
104
Afro-Beat
Tsooboi was released on February 28, 2025 by Busanga Music as a part of the album Tsooboi - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2025
LabelBusanga Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Baka Dabri
Baka Dabri
Background Vocals, Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Raphael Somaila Ibrahim
Raphael Somaila Ibrahim
Songwriter
Joshua Nkansah
Joshua Nkansah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Joshua Moszi
Joshua Moszi
Producer

Lyrics

I'm a child of god
Don't know wetin dem dey call impossible
I don't give up
Baba god don bless me with plenty talent
And he gave me positive aura
Ebi diamond wey fit to crack diamond
Devil no fit to killi my shine oh never
Idey chat to the angel on my right side
No dey hear shaytan on my left side oh nah nah
When I wake in the morning my mantra be sey
Tsooboi oh I say tsooboi oh we go conquer
Tsooboi tsooboi tsooboi tsooboi
Tsooboi oh I say tsooboi oh we go conquer
Tsooboi tsooboi tsooboi tsooboi
Tsooboi oh I say tsooboi oh we go conquer
Mmmmm tsooboi oh tsooboi oh
We go conquer
Too many barriers wey I don break them
I break them down like wall of jericho oo
Even when the going gets tough
I got the muscle to fight my way to rise above it
Jah Jah dey my side so I never dey alone oh my brethren
Idey chat to the angel on my right side
No dey hear shaytan on my left side oh nah nah
When I wake in the morning my mantra be sey
Tsooboi oh I say tsooboi oh we go conquer
Tsooboi tsooboi tsooboi tsooboi
Tsooboi oh I say tsooboi oh we go conquer
Tsooboi tsooboi tsooboi tsooboi
Tsooboi oh I say tsooboi oh we go conquer
Mmmmm tsooboi oh tsooboi oh
We go conquer
Tsooboi Tsooboi
Tsooboi Tsooboi
Tsooboi (no dey carry last o) Tsooboi
I no dey carry last o
Tsooboi (no dey carry last o) Tsooboi
No dey carry last o
Busanga
Written by: Joshua Nkansah, Raphael Somaila Ibrahim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...