Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dozi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gregory Njoku
Songwriter
John Adoikwu Inalegwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nelson asoh uchechukwu
Producer
Lyrics
I still dey look una look una
Wey wan dey oo
And this your mystical attitude wey don tey
Nobody wey go dey wey go dey run your race oh ahh
And if you listen to me you go do that do way oo
You go do that way ooo
Cause this life na rumble na rumble
EH
Enter your runs go hustle to chop
EH
Gone are the days i dey form for my hustle
EH
And if dem tell me say boy no go fumble
EH
I no fit run from a lot oo
Dem start to talk say the matter na
You know say me i no fit start to dey love
Nobody dey nobody deyyy
If you see what I see
You go stand on my ten toes
Blood on the street
You go hard or you go home!
I Dey shine Halogeneee
Awon shey bi Bebeto!!
Blood on the streets
You go hard or you go home
You know say me I know Dey oo
I no fit shout
I no fit snooze
Imposicant
Them dey talk about my gist
Them wan dey cast
My pocket full
Nah the rabba Dey inside
I just Dey find my money ooo
Make I sope ooo
Bad energy
Stay far away
No go gum me ooo
Cause this life na rumble na rumble
EH
Enter your runs go hustle to chop
EH
Gone are the days i dey form for my hustle
EH
And if dem tell me say boy no go fumble
EH
I no fit run from a lot oo
Dem start to talk say the matter na
You know say me i no fit start to dey love
Nobody dey nobody deyyy
If you see what I see
You go stand on my ten toes
Blood on the street
You go hard or you go home!
I Dey shine Halogeneee
Awon shey bi Bebeto!!
Blood on the streets
You go hard or you go home
OUTRO!!
Written by: Gregory Njoku, John Adoikwu Inalegwu