Credits

PERFORMING ARTISTS
Romi
Romi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
King David Adeboye
King David Adeboye
Songwriter
Olawale Adeola
Olawale Adeola
Songwriter
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Reward Beatz
Reward Beatz
Additional Producer
DJ Zeus
DJ Zeus
Mastering Engineer
Dummex
Dummex
Mixing Engineer
KDream
KDream
Producer

Lyrics

[Verse 1]
E go play, e go show for your TV
If you wanna know me, ask your Siri
Basically having fun for a living
Grace no be wetin you fit buy for Jiji
[Verse 2]
Beere lọwọ Chinedu, my brother
I said, "Broski, I'm going global"
All of the times I was making covers
Was when I said no to suffer, ah-uhm
[Chorus]
Been there done that, seen that before fore
Some way somehow, I dey for up up
Ọlọhun Ọlọhun, dem no fit shut up
Dem don dey say, "I don dey soco"
Uhm uhm, ejo mi ko
Ọlọhun Ọlọhun, ma jẹ ki n fagbo lọ
Ma jẹ ki n fagbo pa
[Verse 3]
Your shawty wan shake am
Nowadays, I dey step on Satan
If I hear say me I no later make am
Hundred men shall fall at the same time (Same time)
[Verse 4]
Big hello to my haters
Angle ninety, badman dey place am
Misinformation, me no dey take am
Shey you dey see say me I don make am?
My Mercedes engine, I dey raise am
[Chorus]
Been there done that, seen that before fore
Some way somehow, I dey for up up
Ọlọhun Ọlọhun, dem no fit shut up
Dem don dey say, "I don dey soco"
Uhm uhm, ejo mi ko
Ọlọhun Ọlọhun, ma jẹ ki n fagbo lọ
Ma jẹ ki n fagbo pa
[Outro]
Been there done that, seen that before fore
Some way somehow, I dey for up up
Ọlọhun Ọlọhun, dem no fit shut up
Dem don dey say, "I don dey soco"
Uhm uhm, ejo mi ko
Ọlọhun Ọlọhun, ma jẹ ki n fagbo lọ
Ma jẹ ki n fagbo pa
Written by: Eyiaromi Daniel Adetokunbo, King David Adeboye, Olawale Adeola
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...