album cover
Believer
album cover
Believer was released on March 21, 2025 by Bolivia city music ent as a part of the album WD the Lp
March 21, 2025
LabelBolivia city music ent
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Intro
London bridge is falling down …
Who go take it up again }2x
Verse: 1
E don tey wey I dey Ajah
hmmm ….
AJah ni Mo wa oh …
Ajah ajah …
Mo de jah eee …
Jah , na him be my guide…..
My protector…. he dey by my side ….
Believe in yourself
Nor dey cause trouble
Ma lor jia , no let dem go fumble
Aunty marry come my place
Won fe casting ….
I know say dis matter , go cast me
Jagban jantix
Won fe casting , hmmm …..
Fear na the only thing
E fit too turn ah biggy man , to ah Omo mo
If you nor believe in yourself , na you sabi eee
Na you sabi eee Na you sabi eee
Hook :
E nor go gree make I fall
E nor go gree make I kpeme
He say e nor go gree make I fall na …
E nor go gree make I kpeme
Ah ….
             { Chorus }
Osa ma kwe … sa ma kwe
Sa ma kwe .. Osa ma kwe
Sa ma kwe … Osa ma kwe
Osa ma kwe ye ye oh … hmm .. }
Osa ma kwe ye ye ooh eeeh …. } 2x
Leads :
Uwe se ru evwin nor ma …
Uwe se ru evwin nor ma …
Uwe se ru evwin nor ma …
Uwe se ru evwin nor ma …
Uwe se ru evwin nor ma …
Uwe se ru evwin nor ma …
Ah ….
Oni obor se e me lue …..
Oni obor se e me lue …..
Oni obor se e me lue …..
Oni obor se e me lue …..
Ah …..
Verse: 2
Dem say ..
Dem no gree me too stand tall ….
Now am taller than their ambitions …
My younger Bro just gain, Admission…
Observation, Congratulations, don’t you mention.. hmmm
EDO Bwoy , swear we nor dey carry last….
We no fi go fam , and forgetting Cutlers ….
Omo EDO ni mę
Wõn fę , bą mï sõrœ
Or wõn fę , bą mï jă aaah ……
Éhĩ mę , õkpã ẽbǎ fó
Éhĩ mę , õkpã ẽbǎ fó
Hmmm 🤔
Repeat from hook )
Written by: Wisdom Onodiana Roland
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...