album cover
Eledumare
album cover
Eledumare was released on March 12, 2025 by Kells Music Grand as a part of the album Son of Grace
ReleasedMarch 12, 2025
LabelKells Music Grand
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

For the ladies
Eledumare bless me o
Woah woah
K'owo wole o
Woah woah
Kire wole o
Woah woah
Thank God for Grace o lord
Eledumare bless me o
Woah woah
Kin ri ba ti se o
Woah woah
Ka Ayo wole o
Woah woah
Yeah yeah yeah yeah
So many things don happen for my life
If you know
Gwagwalada dey hot for the street
If you know o woah
I don smoke I don pop many things
Wey dey make me dey wanagolo
I don pray, I don fast
I beg God, make he take my pains away o
Woah woah
Eledumare bless me o
Woah woah
K'owo wole o
Woah woah
Kire wole o
Woah woah
Thank God for Grace o lord
Eledumare bless me o
Woah woah
Kin ri ba ti se o
Woah woah
Ka Ayo wole o
Woah woah
Yeah yeah yeah yeah
Who kon be me?
So many people criticize me
Like Jesus dem wan crucify me
Judas don betray me o woah
I was in pool of my own blood
I cannot breathe
Struggle for oxygen to survive
Moni I cannot shout I cannot scream
Everything so fast like a dream
Shout out to my OG Tobi gidi seven
Na you bin dey raise me when I dey fall down
Make eledumare bless you and give you long life
Shout out to the student wey bin mount me back then
Oh oh oh, mo fe jaiye o
As I Dey breathe I dey thank God for grace o
Who God don bless no man can curse o
Woah woah woah
Eledumare bless me o
Woah woah
K'owo wole o
Woah woah
Kire wole o
Woah woah
Thank God for Grace o lord
Eledumare bless me o
Woah woah
Kin ri ba ti se o
Woah woah
Ka Ayo wole o
Woah woah
Yeah yeah
Written by: Dr kells

Loading...