Credits
PERFORMING ARTISTS
Papi ojo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Ojo
Songwriter
Omolade Bisiriyu Monsuru
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Omolade Bisiriyu Monsuru
Engineer
Waveman023
Producer
Drexbeats
Engineer
Lyrics
Oun lo
Baby sho'un lo
Sho'un lo sho'un lo
Recently I Dey notice
Many other girls dem Dey rush me just like that
But me no want them
Only you wey me Dey notice just like that
Omo dakun jen malo bayen
Sunmomi je ma je'ise yen
Rude boy but I need your consent
Mo ti wo se yen
Pick up when I call ya
Pick Up
I Really wanna pull up on ya
Pull up on ya
I got something for ya
For ya
As long as you loyal for sure
Pick up when I call ya
Don dull me ma gara
Omo jowo ma kan ra
Make I steady Dey explore you like Dora
Can't believe that I'm falling
Girl I'm catching feelings ooo
Wanna get down with you girl I swear I mean it ooo
And I know sey you gbadun me
Cuz my song na your ringtone
I'm catching feelings ooo
I'm in my feeling ooo
Baby do you miss me
Cuz I Dey miss you laye
And every night baby je ka pade
If e no be tonight, miss you badly
Ma tori ti e girl spend all my money
Ki lo'n so
Baby ko ma kan mi
Ontario straight down to otawwa
Girl italawa
Pick up when I call ya
Pick Up
I Really wanna pull up on ya
Pull up on ya
I got something for ya
For ya
As long as you loyal for sure
Pick up when I call ya
Don dull me ma gara
Omo jowo ma kan ra
Make I steady Dey explore you like Dora
Can't believe that I'm falling
Girl I'm catching feelings ooo
Wanna get down with you
Man I swear I mean it ooo
Girl I know sey you gbadun me
Cuz my song na your ringtone
I'm catching feelings ooo
I'm in my feeling ooo
Written by: Omolade Bisiriyu Monsuru, Stephen Ojo

