album cover
Deja Vu
4,340
Afrobeats
Deja Vu was released on November 10, 2023 by KVLT as a part of the album Deja Vu - Single
album cover
Release DateNovember 10, 2023
LabelKVLT
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dj Six7even
Dj Six7even
Lead Vocals
Starsamm
Starsamm
Lead Vocals
Visca
Visca
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joel
Joel
Songwriter
DAVID ETUK
DAVID ETUK
Songwriter
Awelewa Iseoluwa Samuel
Awelewa Iseoluwa Samuel
Songwriter
Abel Molapo
Abel Molapo
Songwriter
Obaloluwa Akinyele-Peter
Obaloluwa Akinyele-Peter
Songwriter
Raphael Chiburoma Great
Raphael Chiburoma Great
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Visca
Visca
Producer
Tobi Peter
Tobi Peter
Producer
GR8
GR8
Producer
Joel
Joel
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Shawty so mannerless
Badder than all the rest
Her body na finnese
Say she be fire dancer
I’ll give you love
Give you money too, girl, I'm a star
I'll give you my truth, tell you no lies
Anytime you want I’ll be online
[PreChorus]
Woah oh oh baby
I’m falling lately
Your body language
Fit to make a man crazy
Woah oh oh baby
Jọwọ oh, ma pa mi
Your body language
Fit to make a man crazy
[Chorus]
Ɔdɔyewu
Call, I'll be available
The way you move
Got me coming closer, boo
And no be cruise
Love, I wan dey next to you
Ɔdɔyewu
Your touch dey give me deja vu, ah
[Chorus]
Ɔdɔyewu
Call, I'll be available
The way you move
Got me coming closer, boo
And no be cruise
Love, I wan dey next to you
Ɔdɔyewu
Your touch dey give me deja vu, ah
[Verse 2]
I been dey reminisce
Miss your loving on my lips
You know how I need this
Your body na remedy, yeah
Little nagging
And a load of loving
Just how I want it
You dey give me, ɔdɔ
Na you dey control me now
Go slowly now
Can't escape, cause you jazz me now
Say make I sit down
I go sit down
Been repeating things I do now
Oh no, my shawty
Follow me down to the party
Samankwe your body
Six to seven, gon' spin all night till the sunrise
[PreChorus]
Woah oh oh baby
I’m falling lately
Your body language
Fit to make a man crazy
Woah oh oh baby
Jọwọ oh, ma pa mi
Your body language
Fit to make a man crazy
[Chorus]
Ɔdɔyewu
Call, I'll be available
The way you move
Got me coming closer, boo
And no be cruise
Love, I wan dey next to you
Ɔdɔyewu
Your touch dey give me deja vu, ah
Written by: Abel Molapo, Awelewa Iseoluwa Samuel, DAVID ETUK, Edozie Joel, Obaloluwa Akinyele-Peter, Raphael Chiburoma Great
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...