album cover
Cold war
12
Hip-Hop/Rap
Cold war was released on April 11, 2025 by 3728325 Records DK as a part of the album PADDIEMAN
album cover
Release DateApril 11, 2025
Label3728325 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
khonel
khonel
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Paul Nnamdi Ogbu
Paul Nnamdi Ogbu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
khonel
khonel
Producer
Austynobeatz
Austynobeatz
Mastering Engineer, Mixing Engineer

Lyrics

Papi
The way you press my button baby take am easy before something go spoil
E better make we focus on the common things instead of wetin separate us
How many twist
How many turns
How many curves
Person go block
How many sweat
Wey man go burst
Before you see
Man Dey jealous

Wey man go burst o
Before you see
Man Dey jealous
When I'm around you it's a crazy feeling
Head Dey knock
Mouth dey lock
Gbola no dey reason
Straight tripping like connection wey get loose fitting
I'm starting to see this your driving no get speed limit
Tricky how you play victim
Ride or die
why a sly go dey demand pity
Or get greedy and blame a Niqqa for being rigid
Get offended when corrected like you lack teaching
Pay attention to the trifle things
Frivolities
Condition na em make crayfish bend
Givers never lack but recently na me dey beg
I no gree
I no gree
Na so pant dey tear
What is really love when it's dished with disrespect
I understand nobody's perfect
Omo love don't cost a thing no be for who need help
Like expecting deep pocket from a slim fitted
Best deception is a choice that kinda seems decent
I'm getting I indifferent
The way you press my button baby take am easy before something go spoil
E better make we focus on the common things instead of wetin separate us
How many twist
How many turns
How many curves
Person go block
How many sweat
Wey man go burst
Before you see
Man Dey jealous
The way you press my button baby take am easy before something go spoil
E better make we focus on the common things instead of wetin separate us
How many twist
How many turns
How many curves
Person go block
How many sweat
Wey man go burst o
Before you see
Man Dey jealous
Oliver Twist you no dey ever bellyful
Jump gff a plane before you think of parachute
9 out of 10 nobody else wey I go choose
Omo I hate the way you making all the rules
And sadly e no favor me
The measurement wey you dey calibrate no tailor me
The tiki taka you Dey play dey pressure defenses
If you no go lie down for me or go down on your knees
Wetin man benefit
If I apply instincts
Do the logic thing
Plan the logistics
shebi man go breath
Abi I gast just bleed
Chase you down for street
Treat you like a bitch before you know you a queen
Hindsight is always 20
All the little nuances suddenly becomes brazen
Out of sight out of mind is a popular truth
But If she is on board
A queen should be checkmating moves
A king needs protection too
The way you press my button baby take am easy before something go spoil
E better make we focus on the common things instead of wetin separate us
How many twist
How many turns
How many curves
Person go block
How many sweat
Wey man go burst
Before you see
Man Dey jealous
The way you press my button baby take am easy before something go spoil
E better make we focus on the common things instead of wetin separate us
How many twist
How many turns
How many curves
Person go block
How many sweat
Wey man go burst o
Before you see
Man Dey jealous
Written by: Paul Nnamdi Ogbu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...